ABEG Eatwell

ABEG Eatwell FOOD THAT RESONATES WITH MAMA'S LOCAL POT.

21/10/2025

*🔥 Abeg no stress yourself o — make we handle the cooking for you! 🍲💃*

For Abeg Eat Well, we sabi say nothing sweet like food wey get that Mama touch — the kind wey remind you of home, village vibes, and good old Sunday rice! 😋

From smoky Jollof wey dey burst brain 🔥 to Egusi and native soup wey go make you lick finger 👌🏽, we cook am fresh and deliver am hot-hot straight to your door. 🚗💨

Abeg, no dey starve yourself when better food dey this close.
Just one call or click and we go run am! 🥰

📍 Order now and chop better like person wey love life. Abeg Eat Well oooh!🤣

13/10/2025
13/10/2025

Rumour has it that , you haven't really chopped life until you 've tasted Afang soup served with hot Eba, pounded yam or fufu.

At ABEG EAT WELL services, we ensure you eat local
delicay that resonates with Mama's local pot.

Order your Afang soup from us and enjoy the story of nativity.
📞 or chat 08033996445


Address

Ada George Port Harcourt
Port Harcourt
50010

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when ABEG Eatwell posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category